Listeners:
Top listeners:
KonfamFM 89.5 We Dey For You
south west
todayDecember 2, 2025 8 2 5
By: Alice Iduh
Osun state Govo Ademola Adeleke like dis dis don pack im kaya comot from di peoples’ democratic party, PDP, say the wahala wey dey shake the party for national level don too much.
According to aproko wey de go up an down, di dancing govo package the mata for inside letter, November 4, 2025, drop for him Ward, Sagba Abogunde, Ede North.
Adeleke talk say e thank PDP for the chances wey dem give am—from senator reach governor—but the katakata inside the party don spoil show.
Written by: News Author
Adeleke Dumps PDP PDP Osun state
todayDecember 11, 2025 8
todayDecember 5, 2025 4