Sports

Anthony Joshua Pay Tribute Giv Im Padi Dem Wey Kpai For Motor Crash

todayJanuary 9, 2026 3

Background
share close

By: Esther Ayoola

Anthony Joshua don pay heartfelt tribute to im two padi, Latif Ayodele and Sina Ghami, wey kpai for car crash on December 29 for Naija.

AJ get small wunjury inside di accident, hospital discharge am, return back England, then later come back attend dia burial for last Sunday.

E call dem “brothers” and “great men”, tuk say na only afta di crash,  e sabi how special dem be, and e dey grateful for all di love wey people show.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app