OBODO NAIJA

APC Declare Say Tinubu Dey Set For Second Term

todayJanuary 22, 2026 1

Background
share close

By: Rilwan Agbomeji

Di National Chairmo of di All Progressives Congress, Prof. Nentawe Yilwatda, on Wednesday don enter area for Abuja dey canvas for Northern support Presido Bola Tinubu second term.

Untop yanings for Northern leaders meeting for Abuja yesterday, Yilwatda declare say President Tinubu dey well for second term because of youth support, good policies, party growth, and organized mobilization wey dey di APC.

Party leaders for Abuja still yarn say Tinubu govment dey deliver results wey dey restore people confidence despite opposition noise.

Written by: News Editor 1

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app