Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Chairmo of Di All Progressives Congress, Lagos branch, Cornelius Ojelabi, and Lagos East Senator, Tokunbo Abiru, don dey ginger boys for Ikorodu make dem gather support for baba Seyi for 2027 election.
Dem yarn dis one during one ogbonge stakeholders’ meeting for Ikorodu wey APC members put body for President Bola Tinubu for second term.
Abiru tuk say di meeting na to unite party members and make sure say dem get strong support for di baba Seyi.
Written by: News Author
APC Endorses Tinubu 2027 APC Ikorodu Rally Ikorodu APC Rally Tinubu 2027 Support
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025