Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
All Progressives Congress Governors forum don go put bodi for grassroot doings to push di Renewed Hope Agenda of President Bola Ahmed Tinubu, say time don reach for dia reform to show workings.
Untop di yarnings for di PGF Renewed Hope Ambassadors Summit 2026, Vice President Kashim Shettima ni carry di mata dey yarn, say time don pass wey dem go dey tell pipo to manage di pain, dis na time to show workings, particularly with di 2026, N58.18 trillion budget.
Shettima tell di govos and party leaders say, Nigerians don sacrifice enough, if na to climb di reform head, say make everybody start to climb, show beta workings.
Written by: News Author
APC governors Nigeria APC grassroots mobilisation Presidency grassroots engagement
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026