Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Deputy National Publicity Secretary of APC, Duro Meseko, tuk on Thursday for Abuja say di party National Working Committee don shift dia 2027 presidential primaries from May 15 go May 23.
Untop yarnings with newsmen, E explain say dem take di decision afta dia 186th NWC meeting wey hapun for di capital.
According to am, di party sti open Expression of Interest and Nomination forms for all aspirants wey wan contest any position.
Meseko say di change na to make sure say APC follow di amended constitution, di 2026 Electoral Act, and INEC guidelines as dem suppose.
Written by: News Author
All Progressives Congress APC 2027 presidential primary APC primary date May 23 APC primary Nigeria elections 2027
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026