Nigeria elections 2027

2 Results / Page 1 of 1

Background

National

Governor Bala Mohammed Declare Imself “Freelance Politician”

By: Esther Ayoola Bauchi State Governor Bala Mohammed don sake table   say im na “freelance politician” based on di PDP leadership katakata. Im yarn dis one afta im meet former presidential candidate Peter Obi for Bauchi, as dem discuss 2027 election plans. Im agree say both PDP and ADC dey shake oh, , and dat dem dey look to di  judiciary, while dem still be opposition party for di 2027 […]

todayApril 24, 2026 1

National

APC Shift 2027 Presidential Primary Go May 23

By: Esther Ayoola Deputy National Publicity Secretary of APC, Duro Meseko, tuk on Thursday for Abuja say di party National Working Committee don shift dia 2027 presidential primaries from May 15 go May 23. Untop yarnings with newsmen, E explain say dem take di decision afta dia 186th NWC meeting wey hapun for di capital. According to am, di party sti open Expression of Interest and Nomination forms for all […]

todayApril 24, 2026 1

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app