Lagos

Arewa Community For Lagos Beg Presido Tinubu To Con Settle APC Crisis For Lagos

todayMarch 17, 2026 3

Background
share close

Arewa Community, Lagos branch,  don wire sms give wi oga presido Bola Ahmed Tinubu  say make e con intervene over wetin dem call attempt to weaken di Northern Lagos branch structure inside All Progressives Congress ahead of di 2027 elections.

Di petition, wey dia oga, Musa Saleh sign, say di Arewa Community structure for Lagos bin dey officially inaugurated for 2021 by President Tinubu.

Say more than 200 members of di group on Monday visit di party secretariat for Ikeja submit petition against di state leadership of di party.

 

Written by: Ridwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app