Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Say Three masked armed robbers enter a Credit Agricole bank for Naples, Italy on Thursday rob wetin nor good for dia.
According to a police source, dem carry out the robbery for safe deposit boxes.
Say di robbers, take about 25 customers and staff hostage inside the bank, as dem force control person to search for money and valuables.
According to Naples Prefect Michele di Bari, di robbers later escape through a tunnel wey lead to a sewer system, and police don begin investigation to find dem and recover the stolen loot.
Written by: Ridwan Agbomeji
breaking news Naples bank robbery gunmen storm Naples bank Italy armed robbery Naples bank Italy bank robbery Naples Naples bank hostage drama Naples bank robbery
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026