Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Arsenal show strong hand as dem beat Bayer Leverkusen 2-0 to enter quarter-final of UEFA Champions League.
Di North London club carry di tie 3-1 on aggregate afta ogbonge performance for both legs.
Eberechi Eze na im open scoring with Korrect fine goal before halftime.
Later, Declan Rice add another goal for second half to seal di win.
For Chelsea FC side, dem crash out afta Paris Saint-Germain beat dem 3-0, making it 8-2 aggregate.
Written by: News Author
Arsenal FC Champions League 2026 Chelsea FC UEFA Champions League quarter-final
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026