By : Jolayemi Olajide
Nigeria sprint star, Favour Ashe, don rake to boost moral say e don ready mentally and physically for the 2026 Commonwealth Games wey go happen for Glasgow, Scotland.
Ashe, wey people sabi as “The Nigerian Nightmare,” say Team Nigeria training camp dey hot wetin nor gud and dat confidence high.
Di 100 metres and 4×100 metres relay specialist explain say di training don put the team for better condition to compete against the best athletes from across the Commonwealth.