Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Barcelona try dia best chase Atletico Madrid for Copa del Rey semi-final but God pass dem, losing 4-3 on aggregate.
Marc Bernal score two goals and Raphinha score penalty, and still dem nor make am to di finals.
Atletico hold strong, and now, go meet Real Sociedad or Athletic Club for di final.
First leg, Barcelona don already lose 4-0, so e hard dem to do complete come back.
Written by: Ridwan Agbomeji
Atletico Barcelona highlights Atletico Madrid win Atletico vs Barcelona 4-3 Barcelona knocked out Copa del Rey result Copa del Rey thriller
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026