south west

Bandits Jaguda Storm Ogun Estate, Kidnap Three Family Members as Panic Hit Ijebu-Ode

todayMay 13, 2026 2

Background
share close

By: Esther Ayoola

Some Gunmen wey pipo suspect as bandits don go invade one residential estate for Ijebu-Ode area of Ogun State, carry three family members.

Police tuk, tuk, Oluseyi Babaseyi, naim dey konfam dis incident to tori pipo on Tuesday.

Reports tuk say about 15 armed men enter one Estate for Oke-Eri, enter di house, ransack am, before dem kidnap di victims.

Di head of di family, Yesiru Badewa, wey no dey house when di mata hapun, like dis dey cry say one of di victims sef dey sick calling on security for help as investigation dey go on.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds