Sports

Barca Face Espanyol Derby Wahala Ahead Atletico Return Leg

todayApril 10, 2026 3

Background
share close

By: Esther Ayoola

Barcelona coach Hansi Flick like dis dey face serious decision ahead of dia La Liga derby against Espanyol for Saturday, afta dem lose 2-0 to Atletico Madrid for Champions League quarter-final first leg.

Flick tuk say, dem go analyse all options because di match na very important match.

Barcelona sti dey top La Liga with seven points ahead Real Madrid, but di gap fit reduce if Madrid win Girona match on Friday.

Di situation dey hapun one coner, as Barcelona dey try balance league title race and Champions League survival, while Flick consider rotating squad to manage players.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app