Sport Yarns

Barcelona Win 29th La Liga Title Afta Beating Real Madrid 2-0 For Big Clasico

todayMay 11, 2026 2 3

Background
share close

By: Esther Ayoola

Barcelona don carry dia 29th Spanish league title afta dem beat Real Madrid 2-0 for Sunday Clasico match.

Marcus Rashford and Ferran Torres naim score for first half, help Hansi Flick boys seal di La Liga title for back-to-back years.

Di win put dem 14 points clear for table with only three matches remaining, so nobody fit catch dem again.

E also mean say Real Madrid go end di season without any trophy.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds