By: Esther Ayoola
China don send SMS on Tuesday to Afghanistan say, make dem protect Chinese citizens afta bomb blast for Chinese Noodle restaurant for central Kabul, kill seven people.
China say dem nor wan hear anytin, protect Chinese citizens ni be di message
China Foreign Ministry tuk tuk, Guo Jiakun, tuk say dem don call di Afghan gornment make dem treat dose wey wunjor well and tighten security for Chinese people wey dey Afghanistan.
Kabul police tuk tuk, Khalid Zadran, confirm say six Afghans and one Chinese national die for di blast wey happen for city centre.