Blog horizontal

Background

Sports

Ancelotti Dey Ready To Make World Cup History With Brazil

No country ever win World Cup wit foreign coach before, but Carlo Ancelotti talk say “first time dey for everything” as e dey plan make history with Brazil. Di Italian become Brazil first coach wey no born for dia own country in 60 years when e start in May, and e help di five-time champions secure dia ticket for next year World Cup. Brazil go face Japan for friendly match […]

todayOctober 13, 2025 7

Sports

NPFL Wahala: Teargas Fly After Pillars, 3SC Draw

Di Nigeria Premier Football League enter spotlight for wrong reason on Sunday as Shooting Stars’ late equaliser cause gbege for Sani Abacha Stadium, Kano. Di high-tension Matchday 8 clash end 1–1, but na afta final whistle wahala start. Some Kano Pillars fans vex enter pitch, attack match officials and Shooting Stars players. Di match bin start well for Pillars as Mustapha Jibrin score early for 9th minute, but Adams Mustapha […]

todayOctober 13, 2025 8

Sports

Late Joe Erico Comot Cloth, Curse Super Eagles – Oliseh Yarn

Former Super Eagles midfielder and captain, Sunday Oliseh, talk say late coach Joe Erico comot him cloth nack naked and curse Nigeria national team after e feel say dem betray am during di 2002 World Cup waka for Japan and South Korea. Oliseh yan dis one for him recent talk on Home Turf Podcast, where e also suggest say di curse fit be reason why Nigeria dey struggle for big […]

todayOctober 13, 2025 5

National

President Donald Trump Talk Say E Fit No Go Heaven

US President Donald Trump talk true about him spiritual journey. For Air Force One on Sunday, Oct 12, Trump, 79, answer question about him August talk wey say if e fit save 7,000 people every week from death, e want try reach heaven if e fit. Trump talk say, "I dey a little cute," before say, "I no think anything fit carry me go heaven." E still talk say e […]

todayOctober 13, 2025 6

International

At Least 44 People Don Die After Heavy Rain For Mexico

Torrential rain from Tropical Storms Priscilla and Raymond cause big wahala for central and southeastern Mexico October 2025. Di heavy rain make flood and landslide scatter five states like Veracruz, Hidalgo, Puebla, Querétaro, and San Luis Potosí. Government talk say as of October 12, 44 people don die, with Veracruz and Hidalgo carry di worst hit – 18 and 16 deaths respectively. One place for Veracruz catch 21 inches (540 […]

todayOctober 13, 2025 5

National

We Dey Add Join Di Wahala Wey Pikin Dey Face – Ex-Delta Gov Uduaghan Daughter Dey Ask Wetin Foreign Language Dey Do For Nigerian School Curriculum

Orode Uduaghan, daughter to former Delta State Governor Emmanuel Uduaghan, don question why foreign languages like French and German dey for Nigerian school curriculum. Orodè, wey be Delta State Commissioner for Humanitarian Affairs, Community Support Services and Girl Child Development, talk say she never use even one word of French wey she learn since she finish high school 20 years ago. For her Instagram story on Monday, October 13, she […]

todayOctober 13, 2025 6

Lagos

Relocation: Computer Village Traders Dey Demand Fairness

Lagos State Government don give Computer Village traders for Ikeja 18 months to comot go new permanent market for Katangowa, Agbado/Oke-Odo LCDA. Ministry of Physical Planning and Urban Development Permanent Secretary, Gbolahan Oki, talk say government don ready with better infrastructure and facilities for new site to make sure business go dey easy after relocation. E explain say Computer Village land originally na residential but dem convert am to market […]

todayOctober 13, 2025 6

National

Lagos-Calabar Coastal Road: Umahi Drag Makinde, Challenge Am Make Dem Do Public Debate

Minister of Works, David Umahi, yan say e hear Governor Seyi Makinde of Oyo State talk about the over N15 trillion Lagos-Calabar coastal highway. Umahi challenge Makinde make dem do public debate for civil engineering matter. E yan say e no go join issue with Makinde because dem be friends but e still talk say Makinde no sabi road construction well well. Umahi talk say cost per kilometre for road […]

todayOctober 13, 2025 5

National

Businessman Waka Come Kano Airport, Comot 127 Cocaine Wraps From Body

52-year-old businessman Ejiofor Godwin Emeka don land for NDLEA hand for Mallam Aminu Kano International Airport (MAKIA), Kano, after dem catch am with 127 wraps of cocaine inside him belle and private part. NDLEA spokesperson, Femi Babafemi talk say after body scan, dem see say Ejiofor carry plenty illegal drug inside body. Dem recover 58 wraps from him pant sharp sharp, then put am for excretion observation for some days. […]

todayOctober 13, 2025 3

Lagos

Lagos And WAEC Dey Join Body To Make Assessment Standard Better

Lagos State Ministry of Basic and Secondary Education don confirm say dem dey work closely with West African Examinations Council (WAEC) to improve how dem dey do exams and also push technology for education. Dis one come out after one recent WAEC committee meeting wey Lagos government supervise. Commissioner Jamiu Alli-Balogun lead di meeting with top oga for education like permanent secretary Abisola Dokunmu-Adegbite and other big people from education […]

todayOctober 13, 2025 4

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app