Why I No Fit Reconcile With My Ex-Wife — Don Jazzy
Nigerian producer and music executive Michael Collins Ajereh, wey dem sabi as Don Jazzy, don reveal why e no fit reconcile im marriage with im estranged wife, Michelle Jackson. Don Jazzy first announce dia marriage for April 2021, but e talk say dia wahala na because of im ambitious nature, and dem divorce two years after dem marry. During recent interactive session with fans for X, one fan tell di 42-year-old make e reconcile with im ex-wife since e still […]