Entertainment

I No Shy, I Just Laid Back — Olamide Yarn

todayNovember 26, 2025 43

Background
share close

Famous Nigerian rapper Olamide Baddo don clear di misconception wey say im shy. For recent interview with Ada’s Room, Baddo explain say e no shy, im just dey laid back. E talk, “One thing I wish people fit understand about me, I no shy, I just laid back.”

Di host ask am say, “Wetìn be di difference between shy and laid back?” Olamide respond say, “Shy na wen you no get confidence and charisma to stand people, look dem for eye or dey yarn with dem. But being laid back na wen you no wan make anybody disturb you. People dey think say I shy, but I no be so.”

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

Similar posts

Entertainment

Must Read: 2Baba and Annie Break Up Story

By: Kofoworola Olayinka   Sometimes, love fit real, di memories fit sweet, di children fit precious, but somehow, di marriage still fit scatter for ground. Check 2Baba and Annie Idibia tori from start to finish, you go understand wetin we dey yarn for here and why dia breakup pain plenty […]

todayAugust 31, 2026 10


WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds