D’Tigress Finally Collect Dia Rewards Afta Afrobasket 2025 Win
By: Esther Ayoola Naija gornment don finally give D’Tigress wetin dem promise afta dem win FIBA Women’s AfroBasket 2025 for Côte d’Ivoire. Dem don collect dia national honour certificate and housing documents as reward. Di presentation hapun for Lyon, France, as dem dey play FIBA Women’s World Cup Qualifiers. Say Each player also carry $100,000 plus flat and the Order of di Niger (OON) wey Presido, Bola Tinubu promise since […]