Blog sidebar

Background

International

Christianity Dey Face Serious Wahala For Nigeria – Trump Talk

United States President, Donald Trump, don repeat im claim say Christians for Nigeria dey face mass killing, as e warn say di wahala don reach level wey fit wipe Christianity comot for di country. For video wey White House drop for X (Twitter) on Wednesday, Trump talk say “thousands and thousands of Christians” don die for di hand of “radical Islamists,” wey e call “mass slaughter.” E come yarn say […]

todayNovember 6, 2025 17

International

Ex-Argentina Presido Don Enter Court For Fresh Corruption Case

Former Argentina presido Cristina Kirchner wey dey serve six-year fraud sentence for house arrest don enter new wahala as she begin another trial on Thursday over allegation say she chop millions of dollars bribe. Di 72-year-old centre-left leader, wey rule Argentina from 2007 to 2015, don be one of di most powerful and controversial figures for Argentine politics. Dis new trial dey happen as her Peronist movement still dey recover […]

todayNovember 6, 2025 17

International

Over 85 People Don Die As Heavy Flood Scatter Philippines

At least 85 people don die and hundreds of thousands don run comot from dia houses as one of di strongest typhoon wey hit dis year, Typhoon Kalmaegi, don scatter many towns for central Philippines, according to authorities. According to reports, di heavy storm flood entire towns for Cebu Island, wey be di most populated area, and about 49 people die for there. Government still dey look for 75 missing […]

todayNovember 6, 2025 11

Sports

“Uganda Coach No Send Naija Stars Ahead AFCON Clash”

Uganda national team head coach, Paul Put, don yarn say im boys no dey fear Nigeria or any team for di upcoming 2025 AFCON wey go happen for Morocco from December 21, 2025 to January 18, 2026. Di Cranes land inside Group C with Nigeria, Tunisia and Tanzania, and di Belgian coach talk say even though di Super Eagles don win di cup three times, Uganda go still give dem […]

todayNovember 6, 2025 21

Sports

CAF Don Expand WAFCON To 16 Teams

CAF on expand WAFCON to 16 teams as Morocco set to host 2026 edition. Di Confederation of African Football (CAF) don increase di number of teams for Women’s Africa Cup of Nations (WAFCON) from 12 to 16, according to Completesports.com. Di new format go start from di 2026 edition wey Morocco go host. So far, 12 countries including di defending champions Nigeria don already qualify for di tournament. Dem don […]

todayNovember 5, 2025 19 1

Sports

Trent Alexander-Arnold Chop Boos, Suffer Defeat For Liverpool Return

Trent Alexander-Arnold chop boos as Liverpool boss Arne Slot talk say fans no need am to lift team. Liverpool manager Arne Slot don dismiss di talk say Trent Alexander-Arnold entry na wetin help di team cross line for di match. Di Dutch coach talk say e don dey impressed with di atmosphere all through di 90 minutes, even before ball start. According to am, di fans support dem from start […]

todayNovember 5, 2025 8

Sports

Premier League Star Don Face Gun Threat From Football Agent

Tottenham don yarn say dem dey give full support to Destiny Udogie and im family after di club confirm say di Italy defender bin face gun threat from one football agent. According to reports  di matter happen for London on 6th September, where one unnamed Premier League player bin target. Another man too don allege say di same person wey hold di gun bin blackmail and threaten am during di […]

todayNovember 5, 2025 9

Entertainment

Ex-BBN Erica Nlewedim Complain Say People Still Beg After She Help Dem

Ex-BBN Star Erica Nlewedim complain say people no stop to ask more money after she help dem. Reality TV star and actress Erica Nlewedim don yarn say she dey disappointed as people dey take advantage of her generosity. For one post wey she put for X, di former Big Brother Naija housemate talk say everybody wey she don ever give money to out of her kindness dey always come back […]

todayNovember 5, 2025 18

National

Police Arrest Suspected Pirate, Declare Akwa Ibom Monarch Wanted

Police arrest suspected militant for sea piracy, declare monarch wanted for Akwa Ibom. Operatives of di Akwa Ibom State Police Command, join hand with marine hunters, don arrest one suspected militant, Samuel Geoffrey, wey dey allegedly specialize for sea piracy and k!dnapping for Ibaka, Mbo Local Government Area. State Commissioner of Police, CP Baba Azare, yarn journalists for Uyo on Tuesday, November 4, 2025, say di command don start manhunt […]

todayNovember 5, 2025 11

Sports

Ronaldo Go Soon Retire from Football

Cristiano Ronaldo don finally open up say e go soon hang boot as di Portugal and Al Nassr star prepare for di emotional end of im shining football career. Di 40-year-old legend yarn dis one for interview with Piers Morgan Uncensored, where e talk about retirement and life after football. Ronaldo wey don score 952 goals and win plenty trophies talk say di end dey near but e don dey […]

todayNovember 5, 2025 15

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app