By: Esther Ayoola
Pipos Democratic Party senoirman, Chief Bode George ahead of 2027 general election for TV sitdon tuk without shame beg INEC oh, say make dem ensure 2027 election free and fair, dat e nor make brain to spend plenty money for election material, den glitch go con sti dey, say e nor make brain.
Oga Bode shine im eye well, sharp im mouth with razor, tell INEC Chairmo, Professor Joash Amupitan, make im no allow any candidate or party manipulate di results yooo.
Say all dis kain tins de spoil di country democracy.