Sports

British Deputy Head Visit Anthony Joshua For Lagos Hospital

todayDecember 30, 2025 17

Background
share close

By: Esther Ayoola

Di Deputy Head of Mission for British High Commission, Simon Field, don visit world heavyweight boxing champion Anthony Joshua for hospital after di deadly road accident for Lagos–Ibadan Expressway.

According to statement from Special Adviser on Information and Strategy to Ogun State Governor, Kayode Akinmade, dis one hapun on tuesday.

Say, Field also meet Ogun State Governor Dapo Abiodun and Lagos State Governor Babajide Sanwo-Olu to discuss di matter.

According to report, British officials dey closely monitor wetin dey happen around di tragic accident.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app