Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Cambodia Defence Ministry don accuse Thailand say dem use F-16 jet drop bomb and carry “toxic gas” for di border.
Thai media tuk say two fighting hapun for Sa Kaeo province, wia fire burn house and homes for Khok Sung district.
Thailand PM Anutin tuk say dem dey open to ceasefire, but Cambodia suppose stop firing first.
Written by: News Author
Cambodia accuses Thailand Cambodia Thailand border
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025