Domestic Violence Dey Inside Your House?
For pesin wey dey experience domestic violence, reporting di abuse fit be one of di most difficult decisions to make, but wetin go happunĀ after that pesin finally loud am? Shey help go come?, shey di abuse go stop?, shey di victim go get peace of mind and soul? or di struggle go continue even after di victim loud am? Domestic violence don pass make dem dey beat pesin like […]