Health

19 Results / Page 2 of 3

Background

Health

CENTRAL AFRICA ON FIRE: Di Full Gist On Di Latest 2026 Ebola Outbreak

They say "wetin dey sweet for mouth, na inside stomach e dey turn to bitter leaf." That na exactly di story for one small village for Northeast Congo, where simple celebration turn to cry-cry night. Pesin wey no do any evil, wey just chop life with family, start to complain of small headache for evening,  by midnight, sweat don cover am, and before day break, strange blood start to run […]

todayMay 25, 2026 25

Health

Ebola Outbreak Hit Eastern DRC As Health Authorities Raise Alarm

By : Jolayemi Olajide Di Africa Centres for Disease Control and Prevention (Africa CDC) don konfam fresh outbreak of Ebola virus for eastern part of Democratic Republic of the Congo, on Friday. Say like dis, di disease don kpai some persons. Reports show say about 246 suspected cases and 65 deaths don already record, while 4 deaths don also happen among laboratory-confirmed cases. Africa CDC say di outbreak dey centered […]

todayMay 15, 2026 33

Health

Oyo State, Unfpa Train Health Workers To Care For Female Health

By : Jolayemi Olajide Oyo State Primary Health Care Board, together with United Nations Population Fund through Centre for Comprehensive Promotion of Reproductive Health, don arrange ogbonge training to strengthen advocacy against Female Genital Mutilation (FGM). Di training wey happen for oyo town, say health officers from all 33 local government areas gather, including Medical Officers of Health, Health Educators and Monitoring and Evaluation officers, to improve dia work on […]

todayMay 7, 2026 27

Health

Dr Ibijoke Sanwo-Olu Launch N70m Health Fund for Lagos Hospitals

Wife of Lagos State Govo, Dr  Ibijoke Sanwo-Olu, don announce N70 million endowment fund to support poor pikins wey need surgery for Lagos State. She tuk dis one during pediatric surgical support event wey Orunsii Welfare Foundation organise. Say di fund go support patients for 14 public hospitals, including LASUTH and National Orthopaedic Hospital. She also talk say di initiative na about compassion and helping pipo, quoting say no be […]

todayApril 28, 2026 26

Health

Federal Government Support Procurement Reform to Stop Waste and Fake Drugs for Health Sector

Federal Government don take new step to strengthen how dem dey buy health supplies by certifying new set of procurement officers under di CIPS–HPA Nigeria programme. Officials talk say dis reform go help reduce wastage, boost transparency, and make sure Nigerians fit get safe and affordable medicine. Dem make di announcement during graduation ceremony for Abuja, wey Director-General of Bureau of Public Procurement (BPP), Dr. Adebowale Adedokun, CIPS Country Director, […]

todaySeptember 26, 2025 32

Health

Company Don Install Clean Energy, Oxygen Systems for Lagos Hospitals

One Nigerian technology company wey dem dey call Newdigit don start to install clean energy system wey dey give hospitals for Lagos State better electricity, medical oxygen and clean water. Di initiative wey get support from Powering Healthcare Innovation Fund na to help reduce how hospitals dey depend on bad power from national grid and diesel generator wey dey pollute environment. Mr Derick Nwasor, wey be co-founder and CEO of […]

todaySeptember 22, 2025 41

Health

Resident Doctors Don Para, Dem Go Begin 5-Day Nationwide Warning Strike This Friday, Everywhere Go Shake!

Resident doctors don vex reach boiling point, dem don yan say nationwide warning strike go start full ground from 8:00 a.m. Friday, September 12, 2025, go reach Tuesday, September 16, 2025. Na five solid days of shutdown to press government make dem do the needful on salary and welfare wahala wey don too drag. The National Association of Resident Doctors (NARD) drop the bombshell for statement on Thursday after their […]

todaySeptember 11, 2025 53

Health

“FCT Doctors Begin 7-Day Warning Strike Over Bad Work Condition”

Doctors wey dey work under Federal Capital Territory (FCT) Administration don start seven-day warning strike to protest the bad condition wey dem dey work under and the serious neglect by government authorities. The strike wey start earlier this week, na the FCT chapter of the Association of Resident Doctors announce am through their President, Dr. George Ebong, and members of the association’s executive committee. For one press briefing, Dr. Ebong […]

todaySeptember 8, 2025 51

Health

Cholera Don Kill 8, Infect Over 200 For Bukkuyum Area Of Zamfara

Cholera outbreak don kill eight people and infect over 200 for Bukkuyum district inside Zamfara State, northwest Nigeria, as residents and local officials confirm the matter on Thursday. The outbreak don spread go 11 rural communities like Nasarawa-Burkullu, Gurusu, and Adabka, and insecurity plus poor access to healthcare don make the situation worse. Cholera na water-borne disease wey dey come from dirty water and bad sanitation, and e dey always […]

todayAugust 28, 2025 55

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds