National

1095 Results / Page 107 of 122

Background

National

69-Year-Old Naija Biker Jam 40 Countries In 99 Days To Help Pikin Mental Health

For one heavy show of power and strong mind, 69-year-old Naija adventurer, Ibi Sofekun wey dem dey call Firekiss, don complete him “Ride for the Boy Child” waka, as e cruise 40 countries inside 99 days with him power bike across Europe and Africa. Di journey start from Dublin, Ireland on June 28, 2025, and end for Lagos on Sunday, October 5, 2025, as e ride enter town to hero […]

todayOctober 7, 2025 12

National

Abia Dey Jolly As Tinubu Commission Port Harcourt Road Wey Dem Rebuild

Aba, di commercial city, turn big carnival ground wen President Bola Ahmed Tinubu commission di 6.7km Port Harcourt Road wey Julius Berger Nigeria PLC rebuild. Di place full with better singing and dancing, masquerade display, DJs dey drop better sound. Women and youths no carry last, dem rush come dey celebrate di project like say na redemption. President Tinubu no show face but send Minister of Works, Engr. Dave Umahi. […]

todayOctober 7, 2025 16

National

Peter Obi Para As LASG Scatter People Market – “Call Am Overdo”

Peter Obi, wey be former Labour Party presidential candidate, don blast how Lagos people market for Aspamda market dem demolish shops, call am “punishment wey pass wetin dem do.” Obi talk say government suppose get heart for people wey dem scatter and no just dey reason law only. Obi yarn dis one for social media after e waka go see di demolish place for Lagos International Trade Fair Complex for […]

todayOctober 7, 2025 18

National

Imo Vigilante Don Stab Fresh Graduate Kpai For Body, Finish Am.

One fresh graduate from Federal Polytechnic, Nekede for Imo State, wey dem identify as Steven, don allegedly die after suspected vigilante operatives stab am to death.. Dem say the vigilante operatives stop Steven try rob am, but when he no gree make dem carry him things, dem stab am. “Friday night, one young man wey just graduate from Fed Poly Nekede, Steven, na so some criminals kill am after dem […]

todayOctober 7, 2025 15

National

Jigawa Police No Follow Court Order On Tinted Glass Permit

Na so Jigawa Police still dey enforce tinted glass permit for vehicle owners despite court order wey ban am. SP Shi’isu Adam, Jigawa police PRO, talk say dem start the operation on October 2 and dem don impound about 20 vehicles that first day. E still warn drivers to follow the permit rules to avoid wahala. When dem ask am about Federal High Court order wey talk say make dem […]

todayOctober 7, 2025 15

National

Remi Tinubu Don Launch Measles-Rubella Vaccine For 106 Million Pikin

First Lady, Senator Oluremi Tinubu, on Monday launch Measles-Rubella Vaccine Introduction Integrated Campaign for Abuja State House Conference Centre. Di campaign go reach about 106 million pikin wey dey from nine months to under 15 years for two phases. She talk say dis campaign na the biggest health initiative for Africa wey go immunize millions of pikin and adolescents against measles, rubella, and other vaccine-preventable diseases. She warn say measles […]

todayOctober 7, 2025 27

National

Petrol Don Cost, Nigerians Go Pay More

Nigerians go pay more to buy premium motor spirit, wey people sabi as petrol, as fuel price don skyrocket for some filling stations for Abuja on Monday. NNPC Limited outlets like Empire, AA Rano, and Shema don increase dia pump price to between N905 and N945 per litre as at October 6, 2025. For Wuse Zone 6 (Berger), Wuse Zone 4, Kubwa Expressway and Gwarimpa, places like Shema, Empire, and […]

todayOctober 7, 2025 18

National

ASUU Mobilise Dia Chapters For October 13 Warning Strike

Barring any last-minute change, di Academic Staff Union of Universities (ASUU) go begin one two-week nationwide warning strike from Monday, October 13, 2025, to press dia demands from di Federal Government. Dis one dey inside one memo titled “Strike Bulletin One” wey dem send give all branches, wey our correspondent see for Abuja. Di planned strike come after one two-week ultimatum wey di union give government last week to handle […]

todayOctober 7, 2025 26

National

Driver Die As 40ft Container Fall On Top Motor For Oyo

One driver wey dem never identify don die on Sunday afternoon after one 40-foot container wey full load fall on top one Nissan Micra taxi for Soka area, along Lagos–Ibadan Expressway. Di accident happen around 2 p.m. and involve trailer wey carry bales of cloth and one Micra taxi wey get plate number BDJ 981 ZY. Di trailer crush di motor and trap di driver inside. When reporter reach di […]

todayOctober 6, 2025 23

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app