National

749 Results / Page 49 of 84

Background

National

New Edo Law: Force Enter Govt Property, You Go Jail — Okpebholo

Edo State Governor, Monday Okpebholo, don sign new law wey go carry 10 years jail for anybody we force or violently enter government property for di state. Di governor still sign another section wey talk say anybody we sell or transfer government land without di governor consent go face five years imprisonment. Dis one follow statement from di governor Chief Press Secretary, Fred Itua, wey drop on Tuesday for Benin. […]

todayNovember 5, 2025 7

National

6-Month Pregnant Woman R@Ped, Husband K!Lled – Nigerian Doctor Yan Zamfara Bandit Horror

Nigerian doctor, Iye Abel, don share her harrowing experience wey she face during her mandatory housemanship for health facility wey dey bandit-ravaged Zamfara community. For Facebook post on Monday, November 3, 2025, Iye yan say bandits dey commit ‘unhindered wickedness’ for villagers, and even soldiers no dey left out as dem dey suffer serious injuries while protecting people. She talk how she dey suture different kinds bullet wounds, including for […]

todayNovember 5, 2025 28 4

National

DSS Sack 115 Officers, Warn People Wey Dey Pose As Agents

DSS Sack 115 personnel, warn Nigerians against fake agents. Di Department of State Services (DSS) don sack 115 of dia personnel as part of ongoing internal reforms wey aim to strengthen professionalism and integrity inside di Service. Di secret police drop di update on Tuesday for dia official X handle, saying di dismissal happen over a period of time and e dey part of bigger effort to clean up di […]

todayNovember 5, 2025 6

National

Sowore Still Dey Wanted, We Go Do Everything To Catch Am – Lagos CP

Lagos Police Commissioner, CP Hakeem Odumosu Jimoh, don confirm say Sowore still dey wanted after him allegedly “cause disturbance of public peace and plan to commit serious felony by blocking traffic for Third Mainland Bridge.” CP Jimoh talk for Channels Television Sunrise Daily on Wednesday say since dem declare am wanted on Monday, Sowore never report to police. Him insist say declaration still dey valid, and police go pursue am […]

todayNovember 5, 2025 4

National

Tinubu Welcome Catholic Archbishop Kaigama For Aso Rock

Tinubu meet catholic Archbishop Kaigama for Aso Rock as Trump talk say christians dey face persecution for Nigeria. President Bola Tinubu on Tuesday don hold meeting with di Catholic Archbishop of Abuja, Ignatius Kaigama, for inside Presidential Villa, Abuja. Di purpose of Kaigama visit never clear as people wey dey close to di presidency never talk anything about di meeting. Di meeting come shortly after one strong claim by United […]

todayNovember 5, 2025 13

National

Insecurity: ECOWAS Reject Religious Genocide Claims For Region

ECOWAS don come out yan say di talk wey dey claim say dem dey do religious genocide for West Africa na lie wey people dey use spoil peace and worsen insecurity for di region. Di regional bloc talk for im communique wey dem post for X say, “Di people wey dey do dis kain violence dey target innocent people of all religion, whether na Muslim, Christian or any oda religion. […]

todayNovember 5, 2025 4

National

Tinubu Still Calm Despite Trump Threat Say Him Go Use Military — FG Talk

Di Nigerian Federal Government don talk say President Bola Tinubu still dey calm and focused on how to keep di country safe, even as U.S. President Donald Trump threaten say him fit use military action against Nigeria. Minister of Information and National Orientation, Mohammed Idris, yarn dis one after meeting for Presidential Villa, Abuja. Idris talk say Tinubu dey handle di matter maturely and dey work to make sure di […]

todayNovember 5, 2025 2

Lagos

Nigeria Still Beta Place For Investment — Lekki Free Zone Oga Talk

Despite di wahala wey dey and how people dey see Nigeria for bad light, di Managing Director of Lekki Free Zone Development Company, Mr. Dai Shunfa, don yarn say Nigeria still be correct and promising place wey business fit grow well-well. He talk this one for Lagos on Tuesday when journalists visit di zone. According to am, di biggest problem wey dey stop investors from coming na di plenty rumour […]

todayNovember 5, 2025 6

National

Police Arrest Edo Woman For Faking Her Kidnap, Recover Ransom

Di Edo State Police Command don arrest one woman, Chioma Ezebie Adaniken, and her partners after dem fake her own kidnap to collect ransom from her husband. According to statement from di Deputy Police PRO, ASP Eno Ikoedem, Chioma plan di fake kidnap with her cousin, Osita Godfrey, and another man, demand ₦5 million for her release. Di wahala start on October 27, 2025, when Chioma husband, Paul Adaniken, report […]

todayNovember 5, 2025 9

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app