National

716 Results / Page 79 of 80

Background

National

El-Rufai Fire Back NSA, Kaduna Government – Still Talk Say Dem Dey Settle Bandits With Money

Former Governor of Kaduna State, Nasir el-Rufai, don fire response to the National Security Adviser (NSA) and Kaduna State Government (KDSG) after him Sunday interview for Channels Television. For wetin e call Part 1 of 3 to the government accusation say e dey politicize national security, El-Rufai talk say the talk wey come from the Office of the National Security Adviser (ONSA) and Kaduna State na just hot air wey […]

todaySeptember 2, 2025 11

National

Police Catch Suspected Student Cultists With Human Skull and Gun for Akwa Ibom

Police for Uyo, Akwa Ibom State don arrest seven suspected student cultists wey dem catch with human skull and gun. For statement wey come from the state Police Public Relations Officer, Timfon John, on Monday, talk say the suspects na members of Ku Klux Klans, KKK, confraternity and dem catch them on August 28, 2025, after one student wey don commot hand from the cult report them give police. The […]

todaySeptember 2, 2025 26

National

Mob Set Woman Ablaze For Niger Over Blasphemy Allegation

Mob burn one woman for Kasuwan-Garba town wey dey inside Mariga Local Government Area (LGA) for Niger State. The woman, wey people talk say na restaurant owner, supposedly talk some things wey offend people when she dey talk to one customer for her shop. E be like say the customer joke propose marriage to her talk say na tradition wey Prophet get, and na after this one she make the […]

todaySeptember 1, 2025 27

National

FG Debunk El-Rufai – “We No Dey Sponsor Bandits, Na Big Lie!”

Nasir El-Rufai wey be former governor of Kaduna State talk on Sunday say government dey empower bandits by paying dem “monthly allowance” sending food go give dem in the name of “non-kinetic,” wey e describe as “kiss-the-bandits” policy. El-Rufai talk this one for Channels Television Sunday Politics programme. E talk say, “Wetin I no go ever do na to dey pay bandits, dey give dem monthly allowance or dey send […]

todaySeptember 1, 2025 8

National

Peter Obi Slam FG Over Passport Fee Hike – Say Wahala Wey Nigerians Dey Face Don Reach Legendary Level

Peter Obi don criticize the increase in passport fees by the Federal Government, E say the new cost don pass wetin workers dey earn every month and e still make life harder for ordinary Nigerians. The Labour Party presidential candidate for 2023 elections, Peter Obi, talk say the Tinubu government dey intentionally put more burden on the people. Obi react after Nigeria Immigration Service (NIS), raise the price of 32-page […]

todayAugust 29, 2025 11

National

Atiku Say Judges Dey Pick Leaders – Donate Him House For Yola To ADC

Atiku don talk say make dem make the Bimodal Voter Accreditation System (BVAS) compulsory, electronic transmission of results sure, and make dem change the judicial system. E still gift one of him house for Yola to ADC. The former Vice-President, Atiku Abubakar, talk say the ongoing voter registration go only make sense if dem do better electoral and court reforms. E talk say the electoral and court reforms go help […]

todayAugust 29, 2025 11

National

BREAKING: Nigerian Government Increases Passport Fees

Federal Government don announce say dem go increase the fees wey Nigerians dey pay to get passport. The new prices go start from September 1, 2024. Na wetin the spokesman for Nigeria Immigration Service, A.S. Akinlabi, talk for one statement wey e release on Thursday. Akinlabi talk say the new increase na to make sure say the Nigerian Standard Passport wey go start from September 1, 2025, get better quality […]

todayAugust 28, 2025 9

National

Strike Dey Loom: ASUU, VCs Vex say Professors Dey Collect Only ₦525,000 Every Month

ASUU don finish dia nationwide protest wey happen on Tuesday, and dem members dey prepare now to hold congress for inside campuses to decide wetin dem go do next. Dis na as Federal Government dey hold meeting today to try solve di long wahala wey dey ground since about di 2009 agreement between dem and ASUU wey dem don renegotiate but never implement. Earlier dis year, Tinubu government bin release […]

todayAugust 28, 2025 13

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app