National

1414 Results / Page 82 of 158

Background

National

Oluremi Tinubu Yan Marras Dat Nigeria Go Soon Dey Borrow Other Countries Money

By: Alice Iduh First Lady, Senator Oluremi Tinubu, dey show doings,  yanyanpu  say, one day Nigeria go dey  borrow  money to other countries, and that better prosperity dey front.   She yarn this one on Sunday for Ile-Ife, Osun State, after dem give her chieftaincy title, Yeye Asiwaju Gbogbo Ile Oodua.   The event still mark the 10th coronation anniversary of Ooni of Ife, Oba Adeyeye Ogunwusi, wey attract big […]

todayDecember 8, 2025 20

National

PDP Factional Bot Support NWC To Stabilise Party

By: Esther Ayoola Di pipos democratic party factional Board of Trustees (BOT) wey dey follow FCT Minister, Nyesom Wike, don talk say dem go work hand-in-hand wit di PDP National Working Committee (NWC) to make sure di party balance well. Di Chairman of di factional BOT, Senator Mao Ohuabunwa, yarn dis one on Sunday for di opening of dia meeting wey dem hold for di Minister Life Camp residence for […]

todayDecember 8, 2025 13

National

Tinubu Collect Diplomatic Letters From 21 Envoys

President Tinubu don collect diplomatic letters from 21 new envoys, 17 ambassadors and four high commissioners, inside Council Chamber. Tinubu talk say Naija ready to strengthen friendship, push cooperation and stand strong for peace and progress across borders. Japan ambassador, Suzuki Hideo, call di ceremony historic and hail Nigeria as ECOWAS heavyweight. Envoys come from Japan, Chad, Gabon, Türkiye, Palestine, Spain, Indonesia, Mauritania, Austria, Thailand, Bangladesh, Sweden, Czech Republic, Liberia, […]

todayDecember 5, 2025 30

National

Reps Drag Women Affairs Ministry On Gender Equality And Welfare

Di House of Reps committee on women affairs don yarn make Ministry of Women Affairs deliver proper, dey promote gender equality, protect women and girls rights, and push welfare mata well well. Di committee chairperson, Hon. Kafilat Ogbaran yarn dis dis week during oversight meeting with Hajiya Imaan Ibrahim for National Assembly. She yarn say dis oversight na to confirm say money wey dem dey drop go giv Naija women […]

todayDecember 5, 2025 19

National

Imo Police Burst 2 Kidnappers, Nab 12

By: Rilwan Agbomeji Imo police don scatter 2 kidnappers, lock 12 for ceil, recover one dead body, dangerous weapons and 12 phones for Obudi/Mgbala Road and Umuezeruokam Forest. DSP Okoye yarn say DPO squad run down geng wey dey use white mini bus, while CP Danjuma promise say dem no go gree for kidnappers again. Meanwhile, police don para, reject all talk say dem dey do human rights wahala for […]

todayDecember 5, 2025 20

National

Tinubu 65 Ambassadorial Nominees Brace For Senate Grilling

By: Rilwan Agbomeji Next week, wi Presido Bola Ahmed Tinubu 65 ambassadorial nominees go siddon for front of lawmakers for grilling, to know whether dem dey qualify or not. Three opposition senators wey yarn under cover don drop warning say dis screening no be cruise, na only people wey get brain, backbone and clean name go escape, because foreign mission work no be job for smallie dem. For Thursday main […]

todayDecember 5, 2025 33

National

Obi Blast Campaign – Cars Dey Scatter, Priorities Dey Lost

By: Rilwan Agbomeji Labour Party 2023 Presidential Candidate, Peter Obi don drop mata for ground say di way all dis big politicians take dey spend money on top big big motor, na concern. Obi talk say for time wey Naija pipo neva chop, no gey job , dey fear kidnaping, ni senior political big names  dey spend public money buy big big motor for political campaign, say e no good […]

todayDecember 5, 2025 16

National

Suspects Don Yarn Reason Why They Kpai Ogun FRSC Officer And Her Pikin

By: Rilwan Agbomeji Osun State police command don kramp one jaguda boi, victor fajemirokun wey kpai im girl friend, wey be Federal Road Safety Corps officer, Lasisi Funmilayo and her pikin, Sewa Lasisi. According to reports, di police parade di forty years old business man alongside two babalawo wey dia name be, Gboyega Daramola and Sunday James, for Osun State Police HQ, Osogbo on Wednesday. Oga Victor open im mouth […]

todayDecember 4, 2025 15

National

Senate Wan Tag Kidnaping As Terror Work

By: Rilwan Agbomeji For Wednesday for Abuja, We Senate don run mata again katapot change for di 2022 Terrorism Act  say, moving forward, any jaguda  wey do kinaping, whether na money take support oh, or na u spiderman wey  give informate, or ur work na to hide victim, any how any how so far u dey involve say na death penarity now ooo. Di bill show bodi for di house […]

todayDecember 4, 2025 17

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds