Obodo Niger

15 Results / Page 2 of 2

Background

Lagos

First Lady Oluremi drop lines Say Naija Economy Face Show

By Ebi Oboko First Lady, Senator Oluremi Tinubu, don talk say 2026 come with fresh hope and assurance of God blessings for Nigeria. She talk this one for her New Year message wey she post for her official X handle on Thursday. Senator Oluremi say she full with gratitude to God as Nigerians enter di New Year with joy and big expectation for better future. Mama Tinubu greet Nigerians for […]

todayJanuary 1, 2026 11 6

Obodo Niger

DHQ Confamate say Damage Check Sti Dey on For Di US–Nigeria Air Strikes Site

By Ebi Oboko Defence Headquarters don talk say dem still dey do full check to know the level of damage from the recent air strikes wey US forces and Nigerian military do together. US President Donald Trump announce the strikes for Christmas Day, say dem target Islamic State camps for northwest Nigeria. On Wednesday, Major General Michael Onoja tuk say assessment still dey go on as people sti dey ask […]

todayJanuary 1, 2026 5

Obodo Niger

Pastor Adeboye Drop Yans Say 2026 Hunger Go Reduce

By Ebi Oboko Di General Overseer of Redeemed Christian Church of God, Pastor Enoch Adeboye,  drop 2026 yarnings during church cross-over service for Redemption City on New Year Eve. Adeboye talk say Nigeria go see economic recovery, reduction for hunger, and small-small businesses go begin do well. He also predict wetin people dey call “reverse japa,” say plenty Nigerians wey travel go abroad go start dey return home. On di […]

todayJanuary 1, 2026 8

Obodo Niger

Owo Scarra Say Jaduda Boys Go Burn Police Station

Say nor be small tin sup on Wednesday for owo, say Suspected bandits go attack police station for Ipele-Owo community, Owo LGA, Ondo State. The attack hapun as mehn dey prepare for church crossover service, na  so confusion gadinma, as police and residents run for their lives. Eyewitness say about 20 gunmen enter the community like commando, shoot and burn down the police station. State Police tuk tuk, Jimoh Abayomi, […]

todayJanuary 1, 2026 9

Obodo Niger

Wike Accuse Fubara, Say Im Spoil Agreement

FCT minister, Nyesom Wike, don accuse rivers state governor, Siminalayi Fubara, say e no keep the agreement wey president bola tinubu arrange to settle the political wahala for the state. Wike talk this one on wednesday when e go thank people of tai local government area, say e go soon open everything about the agreement to the public. U sabi the agreement come from meeting wey tinubu hold for abuja […]

todayJanuary 1, 2026 9

Obodo Niger

Tax Oga Oyedele Explain New Tax Law Ahead of New Year Implementation

By Ebi Oboko Chairmo of the Presidential Fiscal Policy and Tax Reforms Committee, Taiwo Oyedele, don clear air, say Nigeria new tax law no go allow government agencies debit people bank account. E talk say taxpayers go dey declare their income by themselves and pay tax according to wetin dem earn. Oyedele talk this one for TV interview wey e share for X on Wednesday, as e explain how the […]

todayJanuary 1, 2026 6 8

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app