National

CDS make Rambo Move to Flush Out Terrorists and Kidnappers

todayFebruary 20, 2026 4

Background
share close

By: Esther Ayoola

Chief of Defence Staff, General Olufemi Oluyede don launch new military operation wey dem call Operation SAVANNAH SHIELD for Ilorin, Kwara State.

Di ceremony hapun for 22 Brigade, Sobi Military Cantonment, and dem say di mission na to fight terrorists, kidnappers and other criminal gangs for North Central region.

For di flag-off, di CDS say dis one no be ordinary deployment, dat na Rambo movement to flush out bad people.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app