National

CDS Oluyede Insists Say Borno, Yobe Pipo Must Join Fight Against Boko Haram

todayMarch 19, 2026 1

Background
share close

By: Esther Ayoola

Chief of Defence Staff, Olufemi Oluyede, on Wednesday for Maiduguri Say na some residents for Borno and Yobe dey support insurgents, say if not, why dem nor dey share informate with security.

Di Army chief  yarn dis one afta one four-hour security meeting wey include Army Chief Waidi Shuaibu and Operation Hadin Kai commander Abdulsalam Abubakar, as dem review how Boko Haram and ISWAP sti dey operate.

According to am, on new plans, na to do collabo with communities, doing beta join bodi with communities, sharing ogbonge informate of security element moving forward.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app