National

Court Clean Room For Wi Former Minister Ngige For Kuje Prison

todayDecember 12, 2025 6

Background
share close

By: Rilwan Agbomeji

Now make we comot body enter court, wia wi Former Labour Minister, Chris Ngige, deny all di 8 charges wey EFCC put for im head, for Abuja High Court and dat im carry ₦2.2 billion contract give family and friends.

Di Minister say walahi im nor do anything like dat.

Justice Maryam Hassan talk say make Ngige rent one room for Kuje Correctional Centre since im dey deny,  and dat dem go get im time on Monday, December 15, 2025.

On top yarns with tori pipo afta di court Ngige Lawyer, na carry di mata for head unto wetin play for inside di courtroom.

 

Written by: News Editor 1

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app