federal high court nigeria

4 Results / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

Justice Crack Bail Hearing jam rock say Lawyers dey fight for who go Lead

By : Jolayemi Olajide Di bail hearing of Nigerian activist, Justice Chidiebere, popularly known as Justice Crack, on Thursday say im village pipo follow am enter Federal High Court Abuja, na so lawyers dey fight, dey fight na me go tuk, na me go tuk. To di point dat everybody con confuse whether na show of love abi na village pipo performance, na judge pulse di hearing adjourn mata till […]

todayMay 14, 2026 2 2

Lagos

Federal High Court Launch Digital System For Lagos Division

By: Esther Ayoola Federal High Court for Lagos Division don launch e-filing system wey go make court work go digital, instead of using paper. Untop yarnings with tori pipo for court on Tuesday, Chief Judge, John Tsoho explain di new system, say e go improve efficiency, transparency, and make access to justice easier. E also tuk say di change na something wey  pass due process and dat di old manual […]

todayApril 29, 2026 6

National

Appeal Court Back Federal High Court, Stop INEC From Accepting PDP Ibadan Convention

By: Esther Ayoola Court of Appeal for Abuja don confirm di judgment wey Federal High Court give, wey stop Independent National Electoral Commission (INEC) from recognizing di result of Pipos Democratic Party (PDP) national convention wey happen for Ibadan from Nov. 15 to Nov. 16, 2025. Di appellate court three-member panel tuk say di appeal wey PDP file no get merit at all. Dem say di Federal High Court judge, […]

todayMarch 9, 2026 12

National

Court Clean Room For Wi Former Minister Ngige For Kuje Prison

By: Rilwan Agbomeji Now make we comot body enter court, wia wi Former Labour Minister, Chris Ngige, deny all di 8 charges wey EFCC put for im head, for Abuja High Court and dat im carry ₦2.2 billion contract give family and friends. Di Minister say walahi im nor do anything like dat. Justice Maryam Hassan talk say make Ngige rent one room for Kuje Correctional Centre since im dey […]

todayDecember 12, 2025 21

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds