Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Former Brazilian Presido, Jair Bolsonaro don get temporary house arrest after im hospital stay for bronchopneumonia.
On Tuesday, Alexandre de Moraes tuk say im approve 90 days house arrest for humanitarian reason, an dem fit extend if medical need dey.
Bolsonaro, wey dey 71, dey serve 27-year jail sentence wey court give am for 2022 attempted coup.
While im dey hospital, im announce say im pick im pikin, Flavio Bolsonaro, make e run for president for October election.
Written by: Ridwan Agbomeji
Brazilian politics news JAIR BOLSONARO
Say plenti pipo na im kpai afta one Colombian military plane wey carry 125 pesin crash on Monday. According to Minister of Defence Pedro Sanchez tuk, Di C-130 Hercules plane, wey Lockheed Martin make, crash shortly afta e lift from Puerto Leguizamo, near Ecuador and Peru border, strewing fire and […]
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026