National

Court Sack Abure, Order INEC To Recognize Nenadi Usman

todayJanuary 21, 2026 3

Background
share close

By: Esther Ayoola

Federal High Court don go settle labour party leadership wahala, for Abuja on Wednesday,  dem rule say, Julius Abure, no longer bi  di  national chairmo of Labour Party say im tenure don expire.

Na Human rights lawyer, Inibehe Effiong, na im yarn di mata for X, say im dey court when di judgment come out and say di decision follow earlier Supreme Court ruling.

According to report, Justice Lifu tuk say court don order di Independent National Electoral Commission make e recognize Senator Nenadi Usman-led National Caretaker Committee as di only correct leadership of di party.

For reaction for TV sit don tuk, Nenadi share her joy say, indeed di fight for leadership don settle for labour parti.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app