By: Esther Ayoola
Crystal Palace don show beta character enter UEFA Conference League last 16, beating Zrinjski Mostar 2-0 for Selhurst Park.
For first leg, dem draw 1-1 with di Bosnian team.
Maxence Lacroix and Evann Guessand ni score di goals wey carry dem through.
According to report, Dis win sef, dey timely, as e hellep to relieve pressure for coach Oliver Glasner, wey don tuk say e go leave at end of season.