Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Oga Presido of Dangote Group, Aliko Dangote, say global oil wahala fit make life hard for Africa if world pipo nor settle di mata fast, fast.
Senoir man Dangote tuk dis tuk for meeting with wi oga presido, Bola Tinubu on Monday.
Dangote warn say if oil price sti climb, pipo go suffer oh, like barbers, bakers, and those wey dey run generator, and gornments nor go increase salaries to hellep di situation.
Written by: News Author
Africa economy Aliko Dangote fuel prices Africa global oil crisis
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026