Business

Dangote Giv 10-Day Credit, Free Delivery For Dealers

todayDecember 30, 2025 6

Background
share close

By: Rilwan Agbomeji

Unto updates for business, say like dis, like dis, Dangote Group don announce new supply plan for petrol station owners and dealers.

According to report from aproko pipo, Dem go give 10-day credit wey get bank guarantee for people wey dey buy petrol.

Di company say but Dealers wey join dis scheme must order at least 5,000 litres, plus free direct delivery go soon start.

Dangote don call all petrol station owners and dealers make dem register to enjoy di offer.

Written by: News Editor 1

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app