Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Defence Minister, Christopher Musa, don tell Nigerians to hold di calm, dat gornment dey really battle terrorism.
Na afta security meeting wey President Bola Tinubu hold for Aso Rock with service chiefs and new Police IGP Tunji Disu, Musa take dey tuk dis one
E say di meeting na to update oga presido on di security situation, especially afta di deadly attack for Ngoshe community for Borno State by suspected Boko Haram fighters.
Written by: News Author
Fight against terrorists Nigeria Nigeria defence minister Nigeria war against terrorism Nigerian military operations
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026