Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Delta State Police command, through dia tuk, tuk, SP Bright Edafe, don dismiss report say na rape festival ni sup for Ozoro wey go viral on X.
Bright tuk dis tuk for tv sit down tuk on Monday say di festival na Ozoro Alue-Do Festival, di locals dey call am.
Im sti tuk dat di four girls wey dem interview so far, no wan don agree say dem rape dem and dat dem sti dey touchlight di mata with some persons already in police custody.
Written by: News Author
Delta Police Ozoro news police denial Nigeria rape festival claim
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026