Sports

Doku Late Equalizer Save Man City as Everton Spoil Dia Title Charge

todayMay 5, 2026 3

Background
share close

Finally Arsenal pull clear for EPL table following Manchester City 3-3 with Everton on Monday.

City bin dey lead well for first half after Doku open di scoring, but dem lose di lead for second half.

Everton fight back as Thierno Barry score two goals, while Jake O’Brien join header one, before Doku late equalizer settle di tie.

Di result mean say Arsenal now get beta chance to win di title if dem fit win all their remaining three matches.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds