OBODO NAIJA

Donald Duke Say INEC Gats Assure Free And Fair 2027 Election

todayOctober 7, 2026 4

Background
share close

By: Mariam Ajayi

Senior man, People Redemption Party, presidential candidate, Donald Duke, say fear dey di land for dis 2027 election mata, INEC gats convince Nigerians say di 2027 election go free and fair.

Duke fire dis mata for news tok norbi small, say di way dem take run di 2023 presidential election don open Nigerians eyes waah for ground.

Wey dem fire am question wetin change, di former Cross River State govo also press toks say im sef dey among di few Nigerians wey get double mind, say INEC don hold Nigeria for neck nor be small.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds