Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Sébastien Desabre, coach of DR Congo national football team, say like dis im boys don dey jim bodi for dia 2026 FIFA World Cup intercontinental play-off.
Say Dem go travel to Mexico, play for Guadalajara and Monterrey, join other five countries wey dey fight for di last two spots.
DR Congo, wey beat Naija 4–3 on penalties for African play-off final, go face di winner between Jamaica and New Caledonia.
Desabre hope be say im fit carry di Leopards go World Cup for di first time since 1974.
Written by: News Author
Democratic Republic of the Congo football DR Congo World Cup 2026 FIFA 2026 qualifiers World Cup play-off DR Congo
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026