Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Alice Iduh
Ebonyi state police command don gbab one jaguda boi after e attack one female PoS operator for Abakaliki, the state capital, say im pour fuel con try burn am to carry her money bag.
Ebonyi Police tuk tuk, SP Joshua Ukandu naim de confimate say dem catch di suspect on Friday before e fit dash away with di bag.
Police quickly rescue di woman and collect back all her money wey e wan steal.
Di whole wahala don make everywhere dey tense as people dey hail di police for quick action.
Written by: News Author
• Ebonyi robbery arrest Abakaliki PoS attack
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025