Lagos

EFCC Take Woman Go Court Over Alleged N42.3m Fraud

todayAugust 14, 2026 10

Background
share close

By: Kofoworola Olayinka

FCC don take Chinwendu Ohanebo go court for Lagos over alleged N42.3 million fraud.

She appear before Lagos State High Court, Ikeja, on Wednesday on charges of collecting money by false and stealing.

EFCC accuse am of collecting di money from Musa Jidda in 2025 to supply 45 litre of PMS at N941 per litre.

Di commission allege say Ohanebo later convert di money to her personal use.

Written by: News Editor 2

Rate it

Similar posts

Lagos

Lagos Area Boss Kpai Man Wey Just Return From Obodo Oyinbo

By: Mariam Ajayi Some area jaguda boys  beat persin, him name na Basit, di man kpeme, say di man wan bin do hit and run. Di victim, wey just bounce back to Naija from obodo oyinbo and get wedding to do in two weeks, bin yam one resident for Patey […]

todaySeptember 7, 2026


WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds