Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Unto update from Old Trafford, say Manchester United don appoint U18 coachie, Darren Fletcher as replacement of Amorim, to take charge di senior team until further notice, to steady things for club.
According reports, Amorim meet director of football Jason Wilcox and CEO Omar Berrada early mor mor on Monday, wia dem serve breakfast say dem nor want am again.
Nor be small tin dis dey cause for online fans, say, as argument dey online say, dem for wait till end of the season.
Written by: News Author
Darren Fletcher appointed Man United coaching change Ruben Amorim sacked
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025