Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
For Lagos, FAAN and cargo agents for Murtala Muhammed Airport don agree to new cargo charge of ₦15 per kilogramme.
Director of Public Affairs, Henry Agbebire, ni dey explain dis mata on Tuesday to tori pipo say, di agreement land afta stakeholders meeting wey the Director of Cargo Development, Lekan Thomas, preside on Monday.
Both sides agree say dem discuss seriously before dem settle on di new charge.
FAAN tuk say di arrangement go help standardize cargo fees and improve airport operations.
Written by: News Author
₦15 Per Kg Cargo Charge Airport Cargo Fees Cargo Agents Nigeria MMIA Cargo Charges
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025