Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Rilwan Agbomeji
Lagos High Court for Ikeja don knack Adonai Advanced Institute provost, Samson Orijugo, three years jail for faking LASU result.
Justice Modupe Nico-Clay yan say Orijugo forge LASU letter make e look like im school get link with university, but na lie full ground.
Di fake letter go one student, John Chibuzor Okoro, wey make am think say im dey attend LASU-affiliated school.
Court yarn say Orijugo sabi wetin e dey do, na pure forgery gbege, no be degree marras, as e try run scam on student and im family.
Written by: News Editor 1
Adonai Advanced Institute fraud Fake LASU result news Lagos college provost jailed LASU fake certificate case Samson Orijugo LASU forgery
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025